- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Burna Boy( Damini Ogulu )
-
#YawaDey
Create AccountLogin
CountryVerifiedAdd SongCategories
Burna Boy - L.I.F.E - #Yawadey Lyrics
Embed #Yawadey Lyrics on your site
Oh lord have his mercy
I been dey wear Versace shirt They wear their ray bann So they need Versace shirt Happy is the nation Dem play me song for tv and radio station Dem a see me risen in the stereo still done And they talk They taking on me's behaviour Them call me Oluwaburna lyrics creator On the road to greatness Dem a sink under haters Some of them a hire private investigator
I tell them no be by force As I dey try waka pass I dey do my thing I tell them no be by force
If you never see landlord yawa dey o And if you never know Yawa dey o You dey for house, you see your family dem never chop Yawa dey o And if you no go church Yawa dey o And if you no dey rush Yawa dey o Find more lyrics at ※ Mojim.com Comot for road Police stop you dey search you see poli Yawa dey o
See in 2010 when I drum a single I was skinny And my face was full of pimple Then they tell me say this music industry simple I go use my eyes to see No be so this thing go The tin go No be say I wan blow with one track And my music fade away And I no fit come back I dey try to win a grammy To say I don die But 2012 I sign the contract
I tell them no be by force As I dey try waka pass I dey do my thing I tell them no be by force
This new era is not the same o New era galala go put them to shame o Oya, oya, show them, kill them, show them
Buy / Stream #Yawadey here.
No contributions yet, be the first to contribute
Tell us what you think Burna Boy is saying in the lyrics of '#Yawadey'?
Submit Please Login to Decode #Yawadey Lyrics
-
- Previous Page
- Mojim.com
Mojim Lyrics
|