- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Burna Boy( Damini Ogulu )
-
Don Gorgon
Ohhh… God Ohhh God (Freestyle)
I've been looking I've been searching Mana hustle mana working But I be ordinary person Wetin you see na God blessing Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for meee… Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for meee…
Uh, Duro na je n fa'gbo tan Oya mo ti fa'gbo tan Kilo shey e gan abi mo jo Frank Ocean Say I don come to cause commotion Burna boy don blow like explosion Hey, me I dey wreck igboro gan Na me dey make igboro kolo gan Hey, lo n'temi mi tele won Oluwa Burna born new gbege won
BRIDGE Check and balance I know say if I start am na them go palantia Them dey halla my name from here to Canada Give them something wey long wey bend like panana Oye gbe tan o, oya sun gbalaja
I've been looking I've been searching Mana hustle mana working But I be ordinary person Wetin you see na God blessing Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for meee… Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing Find more lyrics at ※ Mojim.com God no go gree that one for meee…
Mana get grinding Girla enjoy me So that all the rhythm at your shows headline me Errbody wan sign me, nobody can find me Mana bad man FBI can't find me Moon time me look clean and shining Me forget the time but me rolex remind me Real bad man them form baghdad behind me Focus on the matter no more bad designing Hey, to all my niggas and guys wey getting money ori e wo'le Sup our niggas and guys to n getting money ori e wo'le (2ce)
I've been looking I've been searching Mana hustle mana working But I be ordinary person Wetin you see na God blessing Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for meee… Uh uh, owu no be small thing Suffer na long thing God no go gree that one for meee…
BRIDGE Check and balance I know say if I start am na them go palantia Them dey halla my name from here to Canada Give them something wey long wey bend like panana
BRIDGE Check and balance I know say if I start am na them go palantia Them dey halla my name from here to Canada Give them something wey long wey bend like panana Oya gbe tan o, oya sun gbalaja Spellz
-
- Previous Page
- Mojim.com
Mojim Lyrics
|