Mojim 歌詞
Mojim 歌詞 > 欧州米国の歌手 > Dammy Krane( Oyindamola Johnson Emmanuel ) > その他 > Prayer

Dammy Krane( Oyindamola Johnson Emmanuel )



歌詞
アルバムリスト
歌手の紹介

Dammy Krane( Oyindamola Johnson Emmanuel )

Prayer

listen
see dem won put me for wahala
Poh ran ran
wahala don make dem dey para
Poh ran ran
gbogbo won dem be gbeborun association
Poh ran ran
dem nono wetin my eyes see for station
Poh ran ran
I want to Lowo lowo laye mi ooooooo
i want to buy bugatti for mummy mi ooo eh
i want to lowo lowo laye mi ooooooo
i want to buy ferrari for daddy mi i ehhh
My family pray for me,
My supporter pray for me
Papa God dey for me
And i know he is sure for me
Dandan ni, Everyday we go dey life
Private Jet from lagos to Miami
Orimi ogbabode, Eda mi o o gba bode
Ema je o jabo le
Ko de le jabo o leoooo ehhh
Taka Osi danu Taka ofo danu eh/2x
eeehhh
see dem won put me for wahala
Poh ran ran
wahala don make dem dey para
Poh ran ran
gbogbo won dem be gbeborun association
Poh ran ran
もっと沢山の歌詞は ※ Mojim.com
dem nono wetin my eyes see for station
Poh ran ran

enu ose baba lo se o
Everyday ase faaji
Omo olope dey o
Street ti dey ooo
Igbori ti sign ur eye don dey thin

I want to Lowo lowo laye mi ooooooo
i want to buy bugatti for mummy mi ooo eh
i want to lowo lowo laye mi ooooooo
i want to buy ferrari for daddy mi i ehhh

My family pray for me,
My supporter pray for me
Papa God dey for me
And i know he is sure for me
My family pray for me,
My supporter pray for me
Papa God dey for me
And i know he is sure for me

Orimi ogbabode, Eda mi o o gba bode
Ema je o jabo le
Ko de le jabo o leoooo ehhh
end.