Mojim Lyrics
Mojim Lyrics > Americas singers > Yemi Alade( Yemi Eberechi Alade ) > Miscellaneous > Na Go Dey

Yemi Alade( Yemi Eberechi Alade )



Lyrics
Album list
Singer Intro

Yemi Alade( Yemi Eberechi Alade )

Na Go Dey

Yemi Alade feat. Selebobo

Eh eh
Oh oh oh oh
Papa I thank you
Oluwa nagode oh
Yemi Alade
Selebobo dey hia oh
Kele chineke nagode oh

Person weh hustle suppose to chop
He suppose to chop
He suppose to chill
Ebelebe
Person weh work suppose to dance
He suppose to rock
He suppose to flex
Ebelebe
But don't you forget eh
Sey no be by might oh
Always be thankful
Oluwa nagwode oh
Brother no be crime oh
To spend your money
But always be thankful
Maka ife adigo mma oh
Even if you no get oh no get oh
Never forget to say
Papa I thank you
Oluwa nagode
And if you too get oh too get oh
Never forget to say
Papa I thank you
Chineke nagode

Person wey try suppose to pack
He no suppose to lack oh
He suppose to pack
Money Ebelebe
Imana onye na agba mbo
Suppose to hammer
He suppose to hammer oh
He suppose to make am oh
Ebelebe nya eh
Find more lyrics at ※ Mojim.com
But never forget oh
Always be thankful
Oluwa nagode
Sister no be crime oh
To spend your money oh
But always be thankful
Maka ife adigo mma oh

Even if you no get oh no get oh
Never forget to say
Papa I thank you
Oluwa nagode
And if you too get oh too get oh
Never forget to say
Papa I thank you
Chineke nagode

Yemi: Pop Rosay
Selebobo: No more enemy
Yemi: Pop champagne
Selebobo: No more complain

If you dey live for Lekki
Or you dey live for shitta
Make you dey pop anything
Cos all Na popinga
Um
You rocking Versace
You driving Ferrari
Cruzzing Bugatti oh
Forever and ever oh
You're going higher oh
You no go retire oh
We getting paper oh
This is my desire oh
Even if you no get oh no get oh
Never forget to say
Oluwa nagode
And if you too get oh too get oh
Never forget to say
Papa I thank you
Chineke nagode